Hợp âm & lời bài hát

Wetin Man Go Do chords and lyrics - BURNA BOY

Nhạc: Burna Boy
Lượt xem 21
0
Guitar

Lời & hợp âm

[Verse 1]
[Em]Ahh[D][C][Em][D][Em]
[D][Em]
[Am]Champi[Em]on

[Verse 2]
[Em]
People wey dey Shayo
Those [D]people dey here [Em]now
People wey dey jaiye oo
Those [D]people dey here [Em]now na na
Them no dey call me tele oo
But [D]them dey ca-call me me [Em]now
Na empty belle oo
Na im [D]make man dey feel some[Em]how
I call my aza
Sey I be [D]wan [C]cashout
Sey make I [Em]put ten thousand
I put ten [D]thousand[C]
Every[Em]body con cashout
Thank je[D]hovah
[C]Put am [Em]for my aza
Begin to find an[D]other [C]ah ah

[Verse 3]
[Em]Waka waka no rest [D]oo[C]
Wetin man go [Em]do
Money go dey for madam to
[D]cook [C]Ogbono
Wetin man go [Em]do
Your pikin sef e gass go
[D]school oo[C]h
Wetin man go [Em]do
When money come e go [D]hear[C]
Wetin man go [Em]do uh uh
Wetin man go [D]do [Em]uh uh
[D]Wetin man go [Em]do
[D]Wetinman go [Em]do o[C]oo
[D]Wetin man [Em]go do uh uh
[D]Wetin man go do [C]uh uh
[D]Wetin man go [Em]do uh uh
[D]Wetin man go [C]do[Em]

[Verse 4]
Call daddy savi
No go let my [D]blessings to pass [C]me
[Em]Enemy no go laugh me
Make the money [D]chill and [C]re lax me
If the [Em]money dey we go faji oo
I go be the [D]life of the party [C]oo
E go [Em]be like sey na magic
Call me [D]jazzman abra [C]cadabra oo
[Em]Waka waka no rest [D]oo[C]
[D]Wetin man go [Em]do

[Verse 5]
Money go dey for madam [D]to cook
[C]ogbono
[D]Wetin man go [Em]do
Your pikin sef e gass go [D]school [C]ooh
Wet[D]in man go [Em]do
When money come e go [C]hear
[D]Wetin man go [Em]do
uh uh (ah ra ra ra ra)
Wet[D]in man go do uh uh
[Em](ah ra ra ra ra)
[D]Wetin man go [Em]do (oh ro ro ro ro)
Wet[D]in man go [Em]do ooo
[C]Wetin [D]man go do [Em]uh
uh (ah ra ra ra ra)
[D]Wetin man go do uh uh (ah
[Em]ra ra ra ra)
[D]Wetin man go [Em]do
(oh ro ro ro ro)
Wetin man go do, [D]wetin man go [C]do

[Verse 6]
Man go [Em]fight for money
(wetin man go do)
Man go [D]fight [Em]for woman
(wetin man go do)
Man go fight for business
(wetin man [D]go do)
Man go fight [C]for nonsense
[D](wetin man go [Em]do) uh uh
Body don dey tire
Body no be [D]fire[C]wood
[D](wetin man [Em]go do)
Body don dey tire
Body no be [D]firewood[C]
[D](wetin man go [Em]do oo)
[D]Wetin man go do oo do oo
Wetin man go do [C]doo oo
[D]Wetin man go [Em]do oo do oo do
oo do oo do oo doo
Wetin man [D]go [C]do, [D]wetin man go do
Hợp âm Chạm để xem thế bấm
Sẵn sàng xem hợp âm
Chọn một hợp âm trong phần lời để ghim phần xem thế bấm tại đây.
Phân tích AI Nhanh · sâu

Bản nhanh tóm tắt tông, vòng chính, kết và màu sắc hòa âm. Bản sâu dùng để đọc kỹ hơn.

Bản nhanh Nhanh · gọn

Ưu tiên render nhanh, gọn, phù hợp để nhận diện pattern chính.

Chưa có bản nhanh. Bấm Tạo nhanh để tạo bản tóm tắt.
Bản sâu Chi tiết

Tạo hoặc tạo lại để lấy bản phân tích AI đầy đủ hơn.

Chưa có bản sâu. Có thể dùng Bản nhanh trước, rồi Tạo sâu khi cần.
Khám phá thêm Nghệ sĩ · thể loại · tông
18%
98 BPM