Hợp âm & lời bài hát

Collateral Damage chords and lyrics - BURNA BOY

Nhạc: Burna Boy
Lượt xem 26
0
Guitar

Lời & hợp âm

[Intro 1]
[Am][Dm][G][F]
[G][F][G][F][Am]
[Dm][Am][F]
[G][Dm]
[F][G][F][Am]
[Dm]

[Verse 1]
Ambassador go dey [Dm]chop[F]
[Dm]And Governor g[Am]o dey ch[Dm]op
And Pres[Am]ident go dey [G]chop
[Dm]When dem say m[F]ake we jump,[Am]
we go [Dm]jump
Ambassad[Am]or go dey ch[Dm]op
And President go dey chop
And Governor go dey [G]chop
[F]When dey say make we jum[Am]p, we go jump
No be for [Dm]here wey dem born Jesus

[Verse 2]
[Dm]
[G]ehe[F]e[Dm]
My country problem e pass
[Am]Jesus
[Dm]Because na we be our [Am]own
[F]problem [Am]ehee
[Dm]Na who go come [C]reason [Dm]well?
[Am](well, well, well)

[Verse 3]
[Em](Oya dey [Dm]there ooo)
Ambassador go dey chop (dey there
ooo)
And Governor go dey chop
(dey there ooo)
And Presid[Am]ent go dey c[G]hop
[Am](dey there ooo)
When dey [F]say make we [Am]jump,
we go jump [Dm](dey there ooo)
Some people go somersault
[F](dey there ooo)
Dem get headache we go [G]drink
[Dm]Panadol (dey there ooo)
Meanwhile president go dey [G]chop[Dm]
(dey there ooo)
[Am]And Governor go dey chop
Now who? now [Dm]who dey here?

[Verse 4]
[Am]
Money [Dm]dey [F]here[Dm]
The Thiefi thiefi come major
Wey make the [G]suffer come [Dm]dey here?
[F]Suf[Am]fer[Dm]
yapa mukutun, brukutum
Wey dey [F]make [G]peo[Dm]ple
sukun
Tukutum, won ni inu won o
[G]dun[Dm]
[G]Brukutum, suffer[Am]
yapa mutukum
The people do you [Dm]well well
And dem dey [Am]laugh you well [F]well
[Dm]And dem dey see as e deh sele
Them se[Am]f dey [Dm]flenjor [Am]well well
[Dm]Yeah, yeah ooh
My people [G]suffer well [F]well
[Dm]Police dey [Am]slap here well [Dm]well
Hungry dey [Am]wire dem [G]well [Am]well
Oluwa oluwa oluwa ooo (Oya dey
[Dm]there ooo)
Ambassador go dey
[F]chop (dey there [Dm]ooo)
And Governor go dey
chop (dey there ooo)
And Pres[Am]ident go dey [G]chop
[Am](dey there ooo)
When dey [F]say make we [Am]jump,
we go jump [Dm](dey there ooo)
Some people go somersault
[F](dey there ooo)
Dem get headache we go [G]drink
[Dm]Panadol (dey there ooo)
Meanwhile president [G]go dey chop (dey there
[F]ooo)
[Am]And Governor go dey chop

[Verse 5]
My people serve they fear [Am]too
[G]much[Em][Dm]
[Am]We fear [Dm]the thing we no see
[Am]One [Dm]day all of us go die[G][F][Dm]
[Em]We a[F]lways get reas
[Dm]on to fe[G]ar[Am][F]
[Am]Fight for your [Dm]right o you go to fear
[Am]Police go slap [Dm]you,you go to fear
Fight for your pikin dem no go to [F]fear
You go to [C]fear [G]fear [F]fear
(Oya dey [C]there

[Verse 6]
[Dm]ooo)
Ambas[Am]sador go dey [G]chop (dey there
[Dm]ooo)
And Governor go dey
[G]chop (dey there [Dm]ooo)
And Pres[G]ident go dey chop
[Dm](dey there ooo)
When dey say make we [Am]jump,
we go jump [Dm](dey there ooo)
Some people go somersault
(dey there ooo)
Dem get headache we go [F]drink
[G]Panadol (dey there [Dm]ooo)
Meanwhile pres[G]id [Dm]ent g[Am]o de[Dm]y chop
[F](dey there [Am]ooo)[Dm]
[Am]And [Dm]Governor g[Dm]o de[Dm]y chop
Hợp âm Chạm để xem thế bấm
Sẵn sàng xem hợp âm
Chọn một hợp âm trong phần lời để ghim phần xem thế bấm tại đây.
Phân tích AI Nhanh · sâu

Bản nhanh tóm tắt tông, vòng chính, kết và màu sắc hòa âm. Bản sâu dùng để đọc kỹ hơn.

Bản nhanh Nhanh · gọn

Ưu tiên render nhanh, gọn, phù hợp để nhận diện pattern chính.

Chưa có bản nhanh. Bấm Tạo nhanh để tạo bản tóm tắt.
Bản sâu Chi tiết

Tạo hoặc tạo lại để lấy bản phân tích AI đầy đủ hơn.

Chưa có bản sâu. Có thể dùng Bản nhanh trước, rồi Tạo sâu khi cần.
Khám phá thêm Nghệ sĩ · thể loại · tông
18%
102 BPM