Hợp âm & lời bài hát

Dangote chords and lyrics - BURNA BOY

Nhạc: Burna Boy
Lượt xem 84
0
Guitar

Lời & hợp âm

[Verse 1]
[Bm]Dang[Am]ote, Dangote
Dangote still dey [Bm]find [C]money [Bm]o[Em]
[Am]No level, no level[Bm][C][Bm]
[Em](It's Kel P Vibes)

[Verse 2]
[Am]Ay,[Bm][Em][Bm][Em]
Dangote, Dangote
Dangote still dey find money [Am]o
I no dey, I no [Bm]dey
I no dey sleep on the money [C]o
Who I be?
[Bm]Who I be?
[Em]Wey make I no go find mone[Am]y o
I no dey send anybody [Bm]o
Me I dey hustle [D]gan gan

[Verse 3]
[Em]Choko, [Bm]make you hustle, ma [Em]lo go
I no be olodo, I no be [Am]bolo
Wo Omo to ba lo [Bm]fuck up
I go show you my [Em]colour
Shey wan [Bm]ro pe m[Em]i o l'opolo
Emi gan gan mo yan [Am]wan lopolo
The matter plenty
Enu mi ole [Bm]so tan
Oh no [Em]no o[Bm][Em]
Make una [Am]listen well well
[Bm]

[Verse 4]
[Em]
When I dey [Bm]strive and I dey [Em]hustle
Wetin I dey [Am]find?
[Bm]Kalu[G]ba I[Bm] dey find[Em]
When I dey move from place to place
Wetin I [Am]dey find?
Na the [Bm]dollar [G]I d[Bm]ey find[C]
And I don [Bm]do yes yes
[Em]Yes yes
And many people don tell me [Am]no no,
no no
[G]Moni lati lowo o
Odi don don
[Bm]Tori [C]iya mi o bi [Bm]mo odoyo
Is it be[Em]cause I dey do am for love?
If [Am]I get cash I go jaiye lokpopo
I go give you [Bm]cash, I go be your sponsor
Mo ni [C]iya mi o bi [Bm]mo odoyo
Is it be[Em]cause I dey do am for love?
If I get [Am]money, you go know o
Still I go [Bm]hustle 'til thy kingdom come
Because be[Em]cause[Bm][Em]

[Verse 5]
Dangote, Dangote (oh) Dangote still dey find [Am]money
o
I no dey, I no [Bm]dey
I no dey sleep on the money [Em]o
[C]Who I be?
[Bm]Who I be?
[Em]Wey make I no go find mone[Am]y o?
I no dey send [Bm]anybody o
Me I dey hustle [D]gan gan

[Verse 6]
[Em]Choko
[Bm]Make you hustle, ma [Em]lo go
I no be olodo, I no be [Am]bolo
Wo Omo to ba lo [Bm]fuck up
I go show you my [Em]colour
Shey wan ro pe [Bm]mi l'[Em]opolo
Emi gan gan mo yan [Am]wan lopolo
The matter plenty
Enu mi ole [Bm]so tan
Oh no [C]no o
[Bm]Emi gan gan lo mo

[Verse 7]
[Em]ton so
Abi you forget say I be the [Am]gorgon
Mo man [Bm]korin gongon lori gangan
Mo man [C]korin gongon lori gangan
[Bm]Bere lowo Kel [Em]P
[Am]Tori owun gongon lolu gangan
Bami lu gongon yen
[Bm][G]

[Verse 8]
[Em]
[Bm]Dangote
Dey find [Em]money ro ro
Find [Am]money ye ye
Find [Bm]money no no
[Em]Who I be to [Bm]come dey s[Em]leep oh no
Come dey [Am]sleep ye [Bm]ye
[Em]Mo ni Ji Masuun Alakij[Bm]a dey find
[Em]money
Dangote dey find money [Am]o
Otedola dey find money
[Bm]Why me no go find money o?
[Em]Ah ahn f[Bm]ind mo[Em]ney
Adeleke dey find money
[Am]o
Adenuga dey find money
[Bm]Why me no go find mone[Em]y?
Find money, find [Am]money
[Bm]Why me no go find money?
Hợp âm Chạm để xem thế bấm
Sẵn sàng xem hợp âm
Chọn một hợp âm trong phần lời để ghim phần xem thế bấm tại đây.
Phân tích AI Nhanh · sâu

Bản nhanh tóm tắt tông, vòng chính, kết và màu sắc hòa âm. Bản sâu dùng để đọc kỹ hơn.

Bản nhanh Nhanh · gọn

Ưu tiên render nhanh, gọn, phù hợp để nhận diện pattern chính.

Chưa có bản nhanh. Bấm Tạo nhanh để tạo bản tóm tắt.
Bản sâu Chi tiết

Tạo hoặc tạo lại để lấy bản phân tích AI đầy đủ hơn.

Chưa có bản sâu. Có thể dùng Bản nhanh trước, rồi Tạo sâu khi cần.
Khám phá thêm Nghệ sĩ · thể loại · tông
18%
100 BPM