Chords & lyrics
Shout Chords
Views
12
Log in to save
Lyrics & chords
[Intro 1] [Am][Em][Am][G][Am] [Dm][Am][Dm][Em][Am] [Em][Dm][Em] [Am][Dm] [Verse 1] [Dm]Shout[Em][Am] Why you dey [Dm]look me Dey look me like [Em]that oh[Am] Why you dey [Dm]look me Dey look me like [Em]that [Am]oh Shebi for your [Dm]eye E be like say I don [Em]dey mad [Am]oh Shebi for your [Dm]eye E be like say I don dey [Em]crase oh Oya wait [Am]Leave me make I shout oh [Dm]You no know wetin God dey [Em]do for me oh[Am] Bros abegi[Dm]make you free make you free me [Em]oh [Am]Leave me make [Dm]I shout oh You no know wetin God dey do [Em]for me oh [Am]Bros abegi[Dm] make you free make you free me [Em]oh Oh [Am]oh oh oh [Dm]Eeh eeh eeh eeh Oh oh oh oh [Em]Eeh eeh eeh eeh [Am]Oh oh oh o[Dm]h[E][Am][Dm] Eeh eeh ee[E]h e[Am]e h[Dm] [E]Oh [Am]oh oh[Em] oh[Am][Dm][Am] [Em] [Am]Eeh [Dm]eeh[E][Am] [Dm]eeh eeh Shebi the bank alert na confirm [Em]ooh[Am] And my [Dm]employment letter na confirm [Em]oh[Am] Any[Dm]where I enter goodness and mercy [Em]follow [Am]me I elev[Dm]ate from trekking now I don [Em]buy motor [Am]See people wey k[Dm]now me before Dem no know me [Em]again ooh [Am]And if to say you know[Dm] me before You for dey follow me dey [Em]shout So make [Am]I shout Leave me [Dm]make I shout oh You no [Em]know wetin God dey do for me oh [Am]Bros [Dm]abegimake you free [Em]make you free [Am]me o[Dm]h [Em]Leave me make I [Am]shout [Dm]oh You no know [Em]wetin God dey do [Am]for me oh [Dm]Bros [E]abe[Em]gi make you [Am]free make you free me oh Oh oh oh [Dm]oh Eeh eeh eeh eeh Oh oh oh [E]oh Eeh eeh eeh eeh Oh [Am]oh oh oh [Dm]Eeh eeh eeh eeh [Em]Oh o[Am]h oh oh [Dm]Eeh eeh [E]eeh [Am]eeh Leave me make I [Dm]shout oh You don't know what Jehovah did for [Am]me So no tell me to close [Em]mouth oh [Am]I go sound[Dm] it I go sound it to the end to the end I go [Am]loud it I don't know what re[Dm]cession is I dey collect I dey collect [E]Shebi I be receptionist [Am]So no tell me to keep[Dm] it on the low Brotherly you no like [E]am Go [Em]call po[Am]lice Where you bin dey [Dm]where you bin dey Bros when I bin wan drink garri I no even [Em]see salt [Am]Oga Jehovah enter the mat [Dm]ter and everywhere burst How are you trying to tell me not to [Em]turn [Am]up Me I want to [Dm]blow the trumpet I want to [Em]nack this [Am]drum set So make you no dey [Dm]hold my jacket oh me [Em]I want to [Am]pariwo Shebi your [Dm]bank alert na confirm [Em]ooh[E][Am] And your [Dm]employment letter na confirm [E]oh[Am] [Dm]Anywhere you enter goodness and mercy [Em]follow [Am]you You elev[Dm]ate from trekking now you don buy [Em]mo tor [Am]See people wey k[Dm]now you before Dem no [Em]know you again [Am]ooh And if to say dem [Dm]know you before Dem for follow you dey [Em]shout[Am][Dm] So [Em]make you shout [Am]Leave me [Dm]make I shout oh You [Em]no know [Am]wetin God [Dm]dey do for me oh Bros [E]abegi make [Am]you [Dm]free make you free [Em]me o[Am]h[Dm] Leave me [E]make I [Am]shout [Dm]oh You no [Em]know [Am]weti[Dm]n God[E] dey do for [Am]me oh[Dm] [Em]Bros abegi make [Am]you [Dm]free make [E]you [Em]free[Am] me oh [Dm]Oh oh [E]oh [Am]oh[Dm] [E]Eeh eeh eeh eeh Oh [Am]oh oh oh Eeh [Dm]eeh eeh eeh Oh oh oh oh [Am]Eeh eeh [Dm]eeh e[Am]eh Oh [Am]oh oh oh Eeh eeh eeh eeh
Chords Tap to view chord shapes
AI analysis Quick · deep
The quick version summarizes key, main loop, cadence and harmonic colors. The deep version is for closer reading.
Quick version Quick · compact
Optimized for fast rendering and identifying the main pattern.
No quick version yet. Click Generate quick to create a summary.
Deep version Detailed
Generate or regenerate a fuller AI harmonic analysis.
No deep version yet. You can use the quick version first, then generate the deep version when needed.
Discover more Artist · genre · key
Songs in the same key A minor
Same key
Popular songs
Popular
18%
109 BPM