Hợp âm & lời bài hát

Rush chords and lyrics - AYRA STARR

Nhạc: Ayra Starr
Lượt xem 61
0
Guitar

Lời & hợp âm

[Verse 1]
[F]Uhn[Am]- huh[G], uhn- huh
(Vibez)
Ta- ta- ri
Ta- ta- ri- [F]pa, ta- ta- ri
Ta- ta- ri- pa, ta- ta- [Am]ri, pa
[G]

[Verse 2]
[F]
Sabi girl no dey too like [Am]talk
Animals dey in human [G]form
Paddie man, nobody like work
But, you must hustle if you wan [F]chop

[Verse 3]
E no finish, dem wan fight [Am]us
If them dey run, dem no fit catch [G]up
I no dey form say I too righteous
No come dey form say you too [F]like us

[Verse 4]
Me no get the time for the [Am]hate and the bad energy,
got my mind on [G]my money
Make you dance like Poco Lee,
steady green like [F]broccoli
Steady on my grind, no wan [Am]hear what they wan tell me,
kudi na my [G]fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush

[Verse 5]
But, e dey [F]rush,
e dey rush well- wеll, e be [Am]much (e be much)
Na God dey make my tap,
[G]е dey rush (mm- mm)
The kind money we touch, yeah

[Verse 6]
E [F]dey rush, e dey rush well- well,
e be [Am]much (e be much)
No be hype, everybody dey [G]crush
There's no dulling with us
(there's no dulling with us)

[Verse 7]
Ta- ta- ri Ta- ta- ri- pa, [F]ta-
ta- ri
[Am]Ta- [G]ta- ri- pa, pa- pa- ri- pa
Pa- pa- ri- pa

[Verse 8]
[F]Joor, fun mi, japata, I dey go
[Am]Ghana (yeah)
You never touch,
you dey form bad [G]pass (yeah)
Which kind money we never see
before?

[Verse 9]
Kos'elomi, got me feeling I'm the one
[F]Aje[Am], aje, aje, can never take my cake away,
[G]aje
You can't count my grace,
I just dey my lane, my [F]lane

[Verse 10]
Me no get the time for the [Am]hate and the bad energy,
got my mind on [G]my money
Make you dance like Poco Lee,
steady green like [F]broccoli
Steady on my grind, no wan [Am]hear what they wan tell me,
kudi na my [G]fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush

[Verse 11]
But, e dey [F]rush,
e dey rush well- wеll, e be [Am]much
Na God dey make my tap,
[G]е dey rush (uh- mm)
The kind money we touch, yeah
E dey [F]rush, e dey rush well- well,
e be [Am]much
No be hype, everybody dey [G]crush
There's no dulling with us
(there's no dulling with us)

[Verse 12]
'Cause e [F]dey rush,
e dey rush well- well, e be [Am]much
Na God dey make my tap, e dey [G]rush
The kind money we touch
(uh- uh- uh, uh)
E dey [F]rush, e dey rush well- well,
e be [Am]much
No be hype everybody dey [G]crush
There's no dulling with us,
there's no dulling

[Verse 13]
[F]Yeah- yeah, yeah- [Am]yeah[G]
Mm- mm, mm, mm, mm, mm

[Outro 1]
Ahh- ahh- ahh
[F][Am][G]
Hợp âm Chạm để xem thế bấm
Sẵn sàng xem hợp âm
Chọn một hợp âm trong phần lời để ghim phần xem thế bấm tại đây.
Phân tích AI Nhanh · sâu

Bản nhanh tóm tắt tông, vòng chính, kết và màu sắc hòa âm. Bản sâu dùng để đọc kỹ hơn.

Bản nhanh Nhanh · gọn

Ưu tiên render nhanh, gọn, phù hợp để nhận diện pattern chính.

Chưa có bản nhanh. Bấm Tạo nhanh để tạo bản tóm tắt.
Bản sâu Chi tiết

Tạo hoặc tạo lại để lấy bản phân tích AI đầy đủ hơn.

Chưa có bản sâu. Có thể dùng Bản nhanh trước, rồi Tạo sâu khi cần.
Khám phá thêm Nghệ sĩ · thể loại · tông
18%
100 BPM